Download MP3: Timaya – Live-Style
Nigerian talented singer and songwriter ‘Timaya’ return with a new single dubbed ‘Live-Style’.
Download and enjoy your day below
Timaya – “Live- Style” Lyrics
Eh ah
Hmm ah
Eh ah
Live style, class
Green light is pass
We just pray, we don’t ask
Now they say we do jazz
Communicate and bounce
Information dey pass
Infrastructure dey house
Legga
You like that, lifestyle class
There’s no love for a man when the money no dey
Ogbeni bounce
Oh ah
She like that live style, class
There’s no love for a man when the money no dey eh eh
Bounce
For this life, nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can weigh me down
If you pickpocket you be ajibole
For this life, nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
Cause lifestyle, class
Green light is pass
We just pray, we don’t ask
Now dem say we do jazz
Communicate and bounce (Fun e ni)
Information dey pass
Infrastructure dey house (Nitori)
Hear me now
No time for omo ti o fine
No kind of pressure dey my mind
I just live by wetin God design
I no get time
Me I wanna party
Call your friends dem make dem call Sade
For my Penthouse, make all of us party
I no get time, wetin dey my mind
I leave them behind
That’s why I left Ikate
You like that lifestyle, class
There’s no love for a man when the money no dey
Ogbeni bounce
Oh ah
She like that lifestyle, class
There’s no love for a man when the money no dey eh eh
Bounce
For this life, nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can weigh me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
This life nothing can weigh me down
If you pickpocket you be ajibole
FAST DOWNLOAD
DOWNLOAD NOW